HOME | NEWS | SPORT | TECHNOLOGY | WAPKIZ CODES | LYRICS | OTHERS | ENTERTAINMENT

facebook
WELCOME GUEST!




12:24:02 pm 03-May-2024
Allcodes Trivia
home . about . Wapkiz Codes . lyrics . Javascript
Let me Create Your Website for Only N2000

Contact me @Nuelz or AllCodes

Johnny-Falz[LYRICS]
19-05-20 (08:13)
Here we go with the lyrics from a vibe from Falz the badh guy

[Intro: Fela Kuti]
  J.J.D J.J.D
  J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!
  Everybody say yeah yeah
  J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D
  J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!
  Everybody say yeah yeah (loops...)
  [Verse 1: Falz]
  Johnny just drop
  Na person shoot am down
  Johnny wey dey innocent
  Johnny wey dey new in town
  They kill am for Jos
  For no just cause
  Nobody fit commot for  house
  Dem no born us
  Johnny no get priviledge
  But Johnny want more
  Him wan go study
  Johnny say him wan be  doctor
  Him family die for the same  flaws (floors)
  Same floors wey him blood  pour
  Why we no fit be one bros?
  Why you wasting all the  blood for?
  Shey na religion abi culture?
  Abi politician wey dey  sponsor?
  Wetin be the thing wey dey  cause war?
  Wey you no stop to dey  draw blood
  Why do you need to swing  the machete
  What is the point of the  gunshot
  Pause... Johnny just drop
  Huhn, Johnny just drop
  For no just cause
  Huhn, go
  [Verse 2: Falz]
  Huhn, Johnny come Johnny  go
  Johnny just complete him youth service
  Passing out tomorrow
  So the guys dem do party
  For the place wey the bois dem dey meet usually
  One or two drinks to relax no be say dem too shack
  Time don go, night don show
  Make dem come go house
  Who stand for road? make I horn o
  Na'in popo shout!
  "park there! where your particulars? and where
  Do you think that you’re going like this?"
  Niwo yi ale - Erope ele ma be?
  Teba soro ju e ma te
  "Una don run go chop life oya give me my share!"
  Before dem talk one he say"shut up! Small boy!
  Who dash you liver? talk more I go cork gun"
  Small time he don pull trigger ah!
  He don kill am o!
  [Interlude: Fela Kuti]
  We're gonna have a short break
  Every body say yeah yeah
  [Verse 3: Falz]
  Johnny just drop
  Na popo shoot am down
  This motherfucking trigger happy nigga
  Just cause unnecessary sorrow for him family sha
  All because dem no oblige you
  When you ask for some cash
  No fucking threats no weapons
  Just him and his guys in his car
  You have the guts too tell me
  You accidentally discharged?!
  Madman! waka! you be bloody bastard!
  You waste a life and try to tell me
  That you sorry after
  Trying times and dark days
  It's just becoming darker
  It’s still the same sad story
  Just another chapter
  Johnny drop for Borno
  Johnny kpiefor Plateau
  Some blame it on religion
  Some dey fight for Malu
  Johnny drop for Lagos
  Cause a foolish man overdo
  If Johnny continue to drop
  Eyan melo lo ma ku!
  [Outro: Fela Kuti &Falz]
  Eyan melo lo ma ku!
  Everybody say yeah yeah
  Thank you brothers and sisters
  See you later
  Eyan melo lo ma ku!
2 comments
EmailSMSLinkedinWhatsapp Nice
at 2020 agoNice
at 2020 ago
New Comment
WELCOME GUEST!



SHARE LINK
COPY THE LINK BELOW AND SHARE TO YOUR FRIENDS only FACEBOOK,TWITTER,
INSTAGRAM,WHATSAPP. ETC...
Related Post
» Advance Quick Login Code For Wapkiz/Waphost Site
» Akon – Lonely [Lyrics]
» Great blog
» hello everybody
» How to create contact page in wapkiz/waphosts/wapaxo

CATEGORIES


>> Wapkiz Codes(11)
>> lyrics(3)
>> Javascript(5)


New User:chrisvor - on
christiana - on


Allcodes
Useful Links
  1. Privacy Policy
  2. Terms
  3. Faq
  4. Products and blog for sale
  1. About Us
  2. Sitemap
  3. Contact Us
Contact us



Theme by Nuelz